Video Bandana Ft Asake de Fireboy Dml 2024 Cristiana Lyrics

Escucha la música Cristiana más popular de Fireboy Dml y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2024 en MusicasCristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Bandana Ft Asake » Fireboy Dml Letra

INICIOFireboy DmlBandana Ft Asake

Fireboy Dml - Bandana Ft Asake Lyrics


"Bandana" lyrics Fireboy DML & Asake Lyrics "Bandana"

P-

[Fireboy DML:]
Lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

[Asake:]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni 'is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money

[Fireboy DML:]
I'm never weak
I never cease
Till eternity
I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

But lowkey
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem dem know me
Since '06
I've been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Asake:]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo)
Oh coming (L'Eko)
Mo gbe wan ni 'is coming' (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money



Bandana Ft Asake » Fireboy Dml Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© MusicasCristianas 2024 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2024 Escuchar Música Online, Música en Línea 2024, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2024, Escuchar Música

Música 2024, Música 2024 Online, Escuchar Música Gratis 2024, Músicas 2024 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.