Video Peace de Mohbad 2024 Cristiana Lyrics

Escucha la música Cristiana más popular de Mohbad y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2024 en MusicasCristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Peace » Mohbad Letra

INICIOMohbadPeace

Mohbad - Peace Lyrics


(Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?)
(Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar)
(Yo)

Wetin be this one like this?
Been through many things
Many-many gists
But, I still find my peace (Ìmọ́lẹ̀)
Oh-oh, ah
I dey do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?

Oh-oh, ah
Wetin be this one like this?
Been through many things l'át'ayé Genesis
I be dealin' with frenemies
Survivor (survivor)
Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)
Money chaser, faster than a bullet
Flyin' like a rocket, badman will never rest
King of South and the West
Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà
Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so
Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)
Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn, uhn)
Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher

Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè
Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere? (Kai)

Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?
Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki
Oh-oh, ha
Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?
Ò fí mí si'lẹ na, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki
(Ìrù kileleyi? Mí ò fẹ gbọ)

Oh-oh, ah, eh!
Wetin be this one like this?
Been through many things
Many-many gists
But, I still find my peace
Oh-oh, ah
I dey do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?

Oh-oh, ah
Wetin be this one like this?
Been through many things l'át'ayé Genesis
I be dealin' with frenemies
Survivor ('vivor)
Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)
Money chaser (money chaser), faster than a bullet (gbà)
Flyin' like a rocket, badman will never rest

King of South and the West
Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà
Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so
Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)
Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn-uhn)
Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher

Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè
Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere?

Peace » Mohbad Letras !!!
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© MusicasCristianas 2024 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2024 Escuchar Música Online, Música en Línea 2024, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2024, Escuchar Música

Música 2024, Música 2024 Online, Escuchar Música Gratis 2024, Músicas 2024 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.