Video Babylon Feat Victony de Patoranking 2025 Cristiana Lyrics

Escucha la música Cristiana más popular de Patoranking y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en MusicasCristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Babylon Feat Victony » Patoranking Letra

INICIOPatorankingBabylon Feat Victony

Patoranking - Babylon Feat Victony Lyrics


Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon

Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Babylon Feat Victony » Patoranking Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© MusicasCristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.