Video Kini Issue de Runtown 2024 Cristiana Lyrics

Escucha la música Cristiana más popular de Runtown y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2024 en MusicasCristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Kini Issue » Runtown Letra

INICIORuntownKini Issue

Runtown - Kini Issue Lyrics


"Kini Issue" lyrics Runtown Lyrics "Kini Issue"

Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

She be messing with my head
Got me singing love songs on the radio (Singing love songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know, when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do
Oh, yeah yeah yeah

Me, you and Hennesy na chemistry, woah woah
Only you fit match up my energy, woah woah

If I tell you dance, dance
If I tell you wait, wait
Money for your waist, waist
Fire waist, eh
If I tell you craze, craze
If I tell you move
Oh no, see I'm just tryna say

She be messing with my head
Got me singing love songs on the radio (Singing love songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know, when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun



Kini Issue » Runtown Letras !!!
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© MusicasCristianas 2024 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2024 Escuchar Música Online, Música en Línea 2024, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2024, Escuchar Música

Música 2024, Música 2024 Online, Escuchar Música Gratis 2024, Músicas 2024 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.