En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
Yeah yeah ou
So many things wey dey bother
Man stress from friends and family and brotherman
Man living like an animal
When a problem goes
Life comes with another one
But I'm a God, I'm a stronger man
I be different breed, my kind no be normal one
I'm not trynna be the number one
So many legends dey
I'm just trynna be another one
But sometimes
E dey be like say I wan manya
All the pressure and the wahala
E dey be like say I don tire
Sometimes
E dey be like say I wan manya
All the pressure and the wahala
I just wanna be alone
I don't wanna see no message on my phone
Nothing dey do me you should know
I just feel like I should do this on my own
I just wanna be alone
If no be love, na money palava
If no be stress, na woman and drama
Competition people dey para
Too much beef when I no be mallam
Na God dey do am, no be my power
Grace na koko, the talent na jara
So I lock myself inside my yara go down on my knees, and I call on baba
But sometimes
E dey be like say I wan manya
All the pressure and the wahala
E dey be like say I don tire
Sometimes
E dey be like say wan manya
All the pressure and the wahala
I just wanna be alone
I don't wanna see no message on my phone
Nothing dey do me, you should know
I just feel like I should do this on my own
I just wanna be alone
I don't wanna see no message on my phone
Nothing dey do me, you should know
I just feel like I should do this on my own, I just wanna be alone
(Sometimes uh yeah yeah)