En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
Compromise
Na because of you I compromise
Na because of you I compromise
Many things wey I no dey do
But because of you
I don dey compromise
Okiemute, would you come tonight?
Should I come to yours or you come to mine?
Anyhow e be, we go compromise
Eh eh, ah
Ah ey, uhn ey ah
Compromise
Ah eyy, eyy ah
Compromise
I fashy being with any other girl yeh yeh
When I'm on tour cause
My baby dey fashy other guys for me
Cause she's in love
No no I don't feel insecure balls down on the trust
I know all the sacrifices I made for her and the one she made for me
(If I fuck up)
Baby please don't leave
(You the)
The one I need
Omotoshun omo to bad make me dey mara o
Different ways dey wey me and you take dey compromise for love
For you me I fit to go to war
Compromise
Na because of you I compromise
Na because of you I compromise
Many things wey I no dey do
But because of you
I don dey compromise
Okiemute, would you come tonight?
Should I come to yours or you come to mine?
Anyhow e be, we go compromise
Eh eh, ah
I no go mind if you pass the night
I no get answer if you ask me why (no)
All that I know is I love you
And I cannot let this moment pass me by
I looked into her eyes and asked her: What is love?
She say 'love is sacrifice'
If I have to die
Bring me back to life
Call on me, call on me
Anytime you need me just call on me
Kolobi, kolobi
Say na only you I want to kolobi
Iwo nikan lo mo color mi
Iwo nikan ni mo le soro si
Iwo nikan ni mo le gboran si
Iwo nikan lo le gba ponron mi
Compromise
Na because of you I compromise
Na because of you I compromise
Many things wey I no dey do
But because of you
I don dey compromise
Okiemute, would you come tonight?
Should I come to yours or you come to mine?
Anyhow e be, we go compromise
Eh eh, ah