Video Jaiye Ihe Geme de P Square 2024 Cristiana Lyrics

Escucha la música Cristiana más popular de P Square y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2024 en MusicasCristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Jaiye Ihe Geme » P Square Letra

INICIOP SquareJaiye Ihe Geme

P Square - Jaiye Ihe Geme Lyrics


"Jaiye (Ihe Geme)" lyrics P-Square Lyrics "Jaiye (Ihe Geme)"

P-SQUARE! ... Ok...Yeah iyahhh!
Na tin dey... Craze!

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (Yeah iyahhh!)
Jaiye Jaiye ori mi
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ihe geme ... Ihe geme eeh
Ima nihe geme ... Ihe geme eeh
Ihe geme!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...ihe geme me me me

Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi
Jaiye Jaiye ori mi

Eehh!
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro eeeh!
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast... ge geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel dat vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother wetin you gain!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...ihe geme me me me

Jaiye ori mi (yeah ee)
Jaiye Jaiye ori mi
Jaiye ori mi (ok)
Jaiye Jaiye ori mi

Omo, na enjoyment
We want shake body
Tell dem e still dey body
P-Square go make you soji
Even though we too get money oooh!
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me-
You go chop breakfast
You go chop breakfast... geh geh!
Oh ooooh

Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
Cos I know get your time
Say na money dey my mind
Yea-
If you no make am oh
Wetin you gain?
Brother, wetin you gain!

So put your hands up in da air... (Jaiye lo)
Make we Jaiye (Jaiye lo)
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme... Ihe geme
Put your hands up in da air
Make we Jaiye
Na there I dey (Jaiye lo)
Ihe geme ...Ihe geme, iye geme eeh
Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ima Ihe geme... Ihe geme eeh!
Ihe geme... Ihe geme eeeh!



Jaiye Ihe Geme » P Square Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© MusicasCristianas 2024 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2024 Escuchar Música Online, Música en Línea 2024, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2024, Escuchar Música

Música 2024, Música 2024 Online, Escuchar Música Gratis 2024, Músicas 2024 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.