Video Shekini de P Square 2025 Cristiana Lyrics

Escucha la música Cristiana más popular de P Square y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en MusicasCristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Shekini » P Square Letra

INICIOP SquareShekini

P Square - Shekini Lyrics


P-square eh eh
Yahn ahn
(Alen)
Yahn ahn
Lets go

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

I get power eh
Me I no dey bother yeh
I no be footballer but I sabi budey ronaldo (lets go)
I get power (ah) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi budey ronaldo

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

(We don go with another (yes)
Wey go take una further (yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen)

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

(Burukutu) hey
Burukutu
Yahn ahn

P-square
(Alen)
Yahn ahn

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

Shekini » P Square Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© MusicasCristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.