En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
Come rewind, oh
Girl, I get the money wey fit make you mine, oh
Give you lovin' every night fit make you mad, oh
Na, only you give me love wey make me nice, oh, nice, oh, nice, oh
Affi make you mine, oh
Girl, I love you, plus I never make you minus
If I let you smoke, is you gon' lose my lighter?
If you paranoid, then I'ma spend the night
You talkin' that lovin' every day
Tell me nicely, use the money, I go pay
For your lovе, I go pay, oh
E dey make a man dey chasе, oh (oh)
I fit no dey call you every day
When you call, run it back on replay
For your love, I go pay, oh
For your love, I go play, oh, wey
Make I psycho, make I drive you psycho
Baby, every night say I go drive you psycho
Heavy, heavy duty, don dey make me mad, oh
Make you, make you sing, sing to the mic, oh
You my queen, girl, you all that, lookin' in your eyes, oh
Show you many tings you can utilize, oh
If I say I love you, then I tell you like so
Show you everythin' when I get in my zone
True that, make you utilize, oh
Gyal, when we talk, tings dey wey go revive, oh
Give you many things wey go dey make you dance, oh
Gyal, make you back up to the standin' mic, oh
If his phone ring and he never call you back, you should leave him
Let me put some money in your bag, you don't need him
What I mean is, if he do you bad, give me a reason
It ain't where you been, girl, it's where you at (where you at)
You talkin' that lovin' every day (oh)
Tell me nicely, use the money I go pay (play)
For your love, I go play on (playin' for you)
E dey make a man dey chase, oh (oh, yeah)
I fit no dey call you everyday (calling, baby)
When you call, run it back on replay (play it back some more)
For your love, I go play, oh (oh)
For your love, I go play, oh, way (oh)