En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
[Chorus]
I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love
She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only me dey cool her stress (hol' on)
She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her calm
She tell me say na me dey keep her warm
[Verse 1]
Wine on my body baby wine dat
She tell me say my love make her wine dat
She tell me say my love make her climax
She tell me say na only me dey make her move
Dey groove
Dey make her feel alright now (yeah)
Girl your body calling me right now
Girl so me need to say what’s on my mind now
Make you suck make I fuck
Baby right now
[Bridge]
I've been waiting for tonight night night
Where the energy feels right right right
Where my talk make you feel right right right
Say tonight we come alive (Live live)
Make you drink up while we reminisce (hol' on)
Say a prayer for our enemies (oh yeah)
Say my love na your remedy (oh yeah)
Baby girl you mean a lot to me (a lot to me)
[Chorus]
I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love
She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only me dey cool her stress (hol’ on)
She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her calm
She tell me say na me dey keep her warm
[Verse 2]
She tell me say na only me dey make her feel alright
Then she tell me say na only me dey make her feel alright
After the gbege me and my baby yeah we cuddle every night
She dey ride it like a bike but in a thousand miles
Steady while she riding and she gentle when she ride
This kind wine fit make man wan kpai
This one you show me wan dey pass my eye
When the matter burst baby girl na you go tian
[Bridge]
I've been waiting for tonight (e yeah e yeah)
She say Wizzy be the man (e yeah e yeah)
She say Wizzy get stamina
Wan wa mi now
Omoge'n wa mi na
Make you drink up while we reminisce (hol' on)
Say a prayer for our enemies (oh yeah)
Say my love na your remedy (oh yeah)
Baby girl you mean a lot to me (a lot to me)
[Chorus]
I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love
She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only me dey cool her stress (hol' on)
She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her calm
She tell me say na me dey keep her warm
[Verse 3]
Show me one thing that got you tripping (oh)
Show me one thing dey make you want some more (oh)
South London girl make me trip (oh)
South London girl dey make my head dey burst
Got back to my Asian girls (hol' on)
As I say big up my Jamaican girls (hol' on)
As I say big up my African girls
I get lady for my yard wey no dey make me rest
[Chorus]
I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love
She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love
Tell me say na only me dey cool her stress (hol' on)
She tell me say na only me she want
She tell me say na me dey make her calm
She tell me say na me dey keep her warm