En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
Shabalistica!
(Oshey, Shabalistisca)
Two seconds everything don burst oo
The kinda love I get for you, na maramma e too cost oo
She ask me wetin I love for life?
I say wetin no go touch us oo, ouhh
Everyday, make I see my mama smile
Na make me pompous oo, ouhh-yeaah!
Kolobi-kor-kor-kor, kolobi-kor-kor
Wa n'bi, je ka Kolobi-kor-kor-kor, kolobi-kor-kor
Wa n'bi, je ka Kolobi-kor o-kor-kor, kolobi-kor-kor (gbeh!)
Wa n'bi, je ka Kolobi-kor o-kor-kor, kolobi-kor-kor (ouh-yeah!)
Tell me say she like to dance Azonto I tell am make e Konto
Baby girl you dey mad, me don't know
Baby girl you dey mad, me don't know, woh-woooh, yo
She say she gimme ghetto loving
Tell me say I really-really don't know
Agege girl, she dey mad, me don't know
Agege girl, she dey mad, me don't know oooh-ooh
For your matter, mo foh o, foh o
Foh-foh-foh, mo foh oo-ooo
For your matter, mo foh o, foh o
Foh-foh-foh, mo foh oo-ooo
For your matter, mo pin wewe oo
Foh-foh-foh, mo pin wewe oo-ooo
For your matter, mo foh o, foh o
Foh-foh-foh, mo foh oo-ooo
Say my Adamma, gimme special loving, omoge mi o lo'le
Fifty bottles for my babe, mi o lo'le
Fifty Cîroc for my babe, mi o lo'le oo
Ouuhh-yeaah, ouuhh-yeaah
Say my baby, gimme special loving till tonight, mi o lo'le
Fifty Cîroc for my baby, mi o lo'le
Fifty bottles for my baby, mi o lo'le oo, ouuhh
Kolobi-kor-kor-kor, kolobi-kor-kor
Wa n'bi, je ka Kolobi-kor-kor-kor, kolobi-kor-kor
Wa n'bi, je ka Kolobi-kor o-kor-kor, kolobi-kor-kor (gbeh!)
Wa n'bi, je ka Kolobi-kor o-kor-kor, kolobi-kor-kor (ouh-yeah!)
A-ha! KillerTunes, fuck it up
(Interludes)
Adamma gimme special loving
Omoge mi o lo'le, lo'le, lo'le, girl, mi o lo'le, lo'le
Omo-omoge mi o lo'le, lo'le, lo-lo, le-le, lo'le, lo'le
Mama-mama-mama mi o lo'le, e don burst-don burst oo
Every care for you, na maranma e too cost oo
Mma Adamma gimme special loving, Omoge mi oo