En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
(Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, oh)
So many reasons wey I wan dey for you, my love
Na you I want to retire with my love
See all the li ku ku things you do de make me no, no (oh, no, no)
This distance is taking a hold of me for sure
Baby, come (Ku lo sa)
I want make we dey (Ku lo sa)
Girl, I want make you (Ku lo sa)
I for like make you (Ku lo sa)
Ku lo sa
Omo I want make we dey (Ku lo sa)
Girl, I want make you (Ku lo sa)
I for like make you (Ku lo sa)
Pull over, come on, pull over
Ku lo sa
Sheybi na this kind of thing wey de make man see yawa (see yawa)
And me I understand say your dad no like me rara (rara)
See me I want make, you know, say me dey for you guarra
And if the price be that I for like to see yawa
I never trade you for nothing
This love making me de stunting
Without you I no fit do nothing
Omoge tell me what's up gannn
I never trade you for nothing
This love making me de stunting
Without you I no fit do nothing (no, no)
Omoge tell me what's up gannn
I want make we dey (Ku lo sa)
Omo girl I want make you (Ku lo sa)
Baby, I for like make you (Ku lo sa)
Oh, baby, oh, no, oh, no (Ku lo sa)
I want make we dey (Ku lo sa)
Omo I want you everyday (Ku lo sa)
Baby, baby, I for like make you (Ku lo sa)
Ku lo sa
Oh, no, baby, oh, no
You making me high go low
You making younger boy go loko
You making young boy go loko
Ku lo sa
See, I never trade you for nothing (Ku lo sa)
This love making me de stunting (Ku lo sa)
Without you I no fit do nothing (Pull over)
(Ku lo sa)
See, I never trade you for nothing (Ku lo sa)
This love making me de stunting (Ku lo sa)
Without you I no fit do nothing (Pull over)
Omoge tell me what's up gannn (Ku lo sa)