En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
Ozedikus nwanne
Yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, oh oh, ku lo
Yeah, yeah, uh
So many reasons wey I wan dey for you, my love (love)
Na you I want to retire with my love, oh
See all the li ku ku things you do dey make me nono (nono, oh no)
This distance is taking a hold of me for sure
Baby, come
Ku lo sa
Omo I want make we dey (ku lo sa)
Ah
Girl I want make you (ku lo sa)
Go lo lo
I for like make you (pull over)
Oh, no
Ku lo sa, oh
Omo I want make we dey (ku lo sa)
Go lo lo
Girl I want make you (ku lo sa)
Oh, no, no
I for like make you (pull over)
Pull over, come on, pull over
Ku lo sa, oh
Wait, wait, wait for you all thе time (all the time, all thе time, I'm)
What you got make me late to work all the time (hmm, I, I)
Be gentle on my mind and all over my skin (all over my skin)
Where the hell have you been?
Gentle on my mind and settin' fire to my skin
I keep smokin' the Cuban
See me on TV while we're ridin' high
And with you I'm ridin' the bungaloo instead
I pull you close when you hit the spot and
Boy, you never I never fake for no one, na, na
You know I'll never fake for no one
What you see is what you get
So pull over, come closer (pull over, ku lo sa)
Make you forget you had an ex (ku lo sa)
Omo I want make we dey dey (ku lo sa)
Omo, girl I want make you (ku lo sa)
Baby, I for like make you (pull over)
Oh, baby, oh no, no
Ku lo sa
Africa from Miami, yeah (ku lo sa)
Take a flight to oxlade (ku lo sa)
Come to Lagos but don't wanna stay, ay, ay, ay (pull over)
Ku lo sa
Oh, no, baby, oh, no
It's like you're everywhere, I'm goin' loco
I'll make a young boy go loco
I'll make a young boy go loco
Baby, oh, no (see, I never trade you for nothing)
Baby, oh, no (ku lo sa)
You make a young boy go loco (this love making me dey stunting, ku lo sa)
A young boy go loco
You make a young boy go loco (without you I no fit do nothing no, ku lo sa)
A young boy go loco
Eh le le, le le (ku lo sa)
I never trade you for nothing (ku lo sa)
This love making me dey stunting, oh (ku lo sa)
Without you I no fit do nothing no, nothing (ku lo sa)
Omoge tell me what is up gaan
Ku lo sa