En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
DJ Coublon
Coublon Oxlade oh
I dey fear ojuju
I dey fear
I dey fear fear fear of falling
I dey fear ojuju
I dey fear
It’s like this love thing girl it’s not for me
I dey fear ojuju
I dey fear
I dey fear fear fear of falling oh
I dey fear ojuju
I dey fear
I am fed up of falling and falling again
I got to say
A lot of things come to play
Omo for the matter wey we dey
Fit to make man dey craze
Oh bebe
I no be saint
But this matter makе me faint
This kain thing we dey paint
Fit to makе man craze kolo oh oh oh
I’m afraid of falling in love again
I got scars baby and you know it pains
Me no wan cry
Me no wan shed tears
Me I dey try cause you making me senseless
Giving me nightmares
Call the paramedic cause me I need healthcare
Oh no
I no know how everybody does it
Cause e don dey tire me oh (E don dey tire me oh)
I no know how everybody does it
Cause e don dey kill me oh
Na why I say
I dey fear ojuju
I dey fear
I dey fear fear fear of falling
I dey fear ojuju
I dey fear
It’s like this love thing girl it’s not for me
I dey fear ojuju
I dey fear
I dey fear fear fear of falling oh
I dey fear ojuju
I dey fear
I am fed up of falling and falling again
I no fit relate oh
I no fit dey wait oh
Any bad vibes omo na to rusticate oh
I no fit dey late oh
Omo don dey wait oh
The Shima wey you like fit get guys reach eight oh
Even your boo got a boo
And you no go know wetin to do
For your mind na you be the only man (Mumu)
You go think say na (Only you be boo)
Na scam oh
I’m afraid of falling in love again
I got scars baby and you know it pains
Me no wan cry
Me no wan shed tears
Me I dey try cause you making me senseless
Giving me nightmares
Call the paramedic cause me I need healthcare
Oh no
I no know how everybody does it
Cause it don dey tire me oh (E don dey tire me oh)
I no know how everybody does it
Cause it don dey kill me oh
Na why I say
I dey fear ojuju
I dey fear
I dey fear fear fear of falling
I dey fear ojuju
I dey fear
It’s like this love thing girl it’s not for me
I dey fear ojuju
I dey fear
I dey fear fear fear of falling oh
I dey fear ojuju
I dey fear
I am fed up of falling and falling again