En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
I don't really know you well
But the thing wey I know be say u fresh o
Omo your body e too set o
And your opolo walahi e too correct o
I don't really gats to tell you, but e be your matter dey me head o
You fine pass ini edo
And I for like make we together go down low
Give me sugar (sugar)
Ileke ni ijo wa
Omoge go lower
You make a nigga ponder
Give me sugar (sugar)
Ikebe wonder
The nigga ponder
You make a nigga ponder
She get fire waist
Amaka faya gbe
Belinda wants to play
Amaka fileke jo jo jo
She get the fire waist o
Amaka faya gbe
You get e bigger nakondo
Amaka fileke jo jo jo
I don't know, I don't know
What you want from me
But I go give you something o
Wey plenty pass money
I go show you love o
And I go show you money
As I see you for entrance, mopariwo mogbe
With this your pendant
Shey you know dangote
And the way you enter
You must to follow me go
And I must to chop you raw, chop you raw
Like eja kote, eja kote
Oh oh
Obi shikolo bibi
You make me loco
And I want to kolobi bi
Come again
Oh oh oh
Obi shikolo bibi
You make me loco
And I want to kolobi bi
Give me sugar (sugar)
Ileke ni ijo wa
Omoge go lower
Omege osoba
Give me sugar (sugar)
Ikebe wonder
The nigga ponder
You make a nigga ponder
She get fire waist
Amaka faya gbe
Belinda want to play
Amaka fileke jo jo jo
She get the fire waist o
Amaka faya gbe
You get e bigger nakondo
Amaka fileke jo jo jo
Give me sugar (sugar)
Ileke ni ijo wa
Omoge go lower
Omege osoba
Give me sugar (sugar)
Ikebe wonder
The nigga ponder
You make a nigga ponder
Give me sugar (sugar)
Ileke ni ijo wa
Omoge go lower
Omege osoba
Give me sugar (sugar)
Ikebe wonder
The nigga ponder
You make a nigga ponder