En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
Coub'
How do you feel when you look straight into my eyes?
Shey I resemble the boy wey go break your heart, wey go match am kpa
Out of all the ladies, I choose you, I no think am twice
I go double hustle, Shatta Wale for you, I go make the doe
We go pa pa pa
What shall it profit a man to gain the world and lose a gem like you?
I no know, I no know (I no know, I no know)
I no know, no-no-no (know, know)
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you
I no know (I no know)
Emi o mo (emi o mo)
I no know (I no know)
E no go pay me
E no go pay me
To dey break your heart
If you no pay me and e no go pay me to fuck you up
E no go pay me
E no go pay me to dey run about
E no go pay me
Girl, e no go pay me to lose you darlin'
Omo, you don catch me, you don bash me
I be like zombie on a lowkey
You don mud me, you don burst me
All my kasala, kasala don burst
Omo, you don catch me
You handicap me
I be like zombie on a lowkey
You don catch me
You don catch me
And all my kasala, kasala don burst
Na why I dey ask you baby girl
How do you feel when you look straight into my eyes?
Shey I resemble the boy wey go break your heart, wey go match am kpa
Out of all the ladies, I choose you I no think am twice
I go double hustle, Shatta Wale for you, I go make the doe
We go pan pan pan
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you, yo-yo-yo?
I no know, I no know (I no know, I no know)
I no know, no-no-no (know, know)
What shall it profit a man to gain the world and lose a jewel like you oh?
I no know (I no know)
Emi o mo (emi o mo)
I no know (I no know)
E no go pay me
E no go pay me
To dey break your heart
If you no pay me and e no go pay me to fuck you up
E no go pay me
E no go pay me to dey run about
E no go pay me
Girl, e no go pay me to lose you darlin'