En resumen, escuchar música online nos brinda una experiencia musical enriquecedora y conveniente. Nos permite acceder a una amplia variedad de canciones y artistas, descubrir nueva música y disfrutar de contenido exclusivo. Así que ponte tus auriculares, elige tu plataforma de música favorita y sumérgete en un mundo lleno de melodías y emociones. ¡La música online está esperando para acompañarte en tus momentos más especiales!
Oh, no, no, no
Dey your dey, make I dey my dey
Make you no use your dey disturb my dey
Boy Ox, yeah
My friends warn me say
Make I no near that girl
Make I no near the shawty oh
Oh, no, no
See them warn me say
Your ways, e no too pure
Say your ways too dirty oh no
It's too dirty
Something must kill a man oh
Kill a man oh
And e be like say na you go finish my money
I want to love you
Something must to kill a man oh
Kill a man oh
E be like say na you go scatter my brain
One by one oh
Go tear me limb by limb
Now I realize say
Oh I, oh I
You be my weakness oh
And you be my sickness oh
And I don’t want to cure myself from you
Oh I, oh I
You be my weakness oh
You be my sickness oh woah
Anything wey you say make I do (I do)
Ori mi ti fere weru (For you)
Every other girl na balloon (Balloon)
Anything wey you say make I do (I do)
Ngochi make we rendezvous (Dezvous)
I don loose control, baby who
I no fit drink, I no fit chop
Because of you
Baby, I fit die for you
Oh, woah, woah, yeah, yeah
I just dey blush for you
I arrest the laws for you
Oh girl, I'm in love with you
My friends warn me say
Make I no near that girl
Make I no near the shawty oh
Oh, na, na
Na so I change am for them
I tell them say
Se dan-dan, se dan-dan ni
E fi mi si le se, se dan-dan ni
Na she I want to marry gan-gan ni o
Something must kill a man oh
Kill a man oh
And e be like say na you go finish my money
I want to love you
Something must to kill a man oh
Kill a man oh
E be like say na you go scatter my brain
One by one oh
Go tear me limb by limb
Now I realize say
Oh I, oh I
You be my weakness oh
And you be my sickness oh
And I don't want to cure myself from you
Oh I, oh I
You be my weakness oh
You be my sickness oh woah
Anything wey you say make I do (I do)
Ori mi ti fere weru (For you)
Every other girl na balloon (Balloon)
Anything wey you say make I do (I do)
Ngochi make we rendezvous (Dezvous)
I don loose control, baby who-
Oh I, oh I
You be my weakness oh
And you be my sickness oh